Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Jeremaya 48:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 Yu wey dey stay for Dibon, kom down from yor place where honor dey kon sidan for san-san; bikos di pesin wey distroy Moab and skata en strong-strong buildings, go distroy una too.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Jeremaya 48:18
13 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

“Babilon, kom down from yor throne and sidan for groun! Bikos from naw go, nobody go ever sey yu dey soft and tenda again.


Wi don ova pawa dem; from Heshbon go rish Dibon and all dia pipol don die finish. Wi don skata dem go rish Nofah wey dey near Medeba.”


Den Dibon pipol go klimb di hill go kry for dia shrine bikos of wetin happen to Nebo and Medeba town. Moab pipol go kry well-well. Evribody go barber bololo kon shave dia bear-bear.


Dibon, Nebo, Bet-Diblataim,


Heshbon and all di towns wey dey near am; plus Dibon, Bamot Baal, Bet-Baal-Meon,


Naw, dem plant am for desert; di place wey dry and nor get wota.


so dem go karry una komot una land bikos una nor undastand. Una leaders go hongry till dem die and una pipol nor go si wota drink.


Leta, Samson kon dey hongry for wota, den e kry give God sey, “Yu give mi dis viktory finish, make dis wiked Filistia pipol kon katch and kill mi, bikos wota dey hongry mi?”


Dia own aria go start from Aroer (wey dey near Arnon Valley), plus di town wey dey di valley centre; evriwhere for Medeba go rish Dibon


“Atarot, Dibon, Jazer, Nimrah, Heshbon, Elealeh, Sebam, Nebo and Beon,


But di pipol dey hongry to drink wota, so dem still komplain, “Wetin make yu take us komot from Egypt? Na to kill wi, awa shidren and awa animals with honga?”


kon go sidan for anoda side wey far from where e put di pikin; bikos e tok for en mind sey, “I nor go fit dey look am until e die.” So Hagar kon sidan far from di pikin as e dey kry.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka