Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Jeremaya 48:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

1 Dis na wetin God tok about Moab pipol: “Betta wahala dey kom meet Nebo pipol, bikos dem don distroy and seize Kiriataim town. Dem don skata en strong wall kon make di pipol dey shame.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Jeremaya 48:1
19 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

“Atarot, Dibon, Jazer, Nimrah, Heshbon, Elealeh, Sebam, Nebo and Beon,


Edom, Moab and Ammon pipol;


den use am take send message go give Edom, Moab, Ammon, Tyre and Sidon kings thru di pesin wey dey ripresent dem wey dem send kom si King Zedekaya, for Judah.


I go ponish Egypt, Judah, Edom, Ammon, Moab and di pipol for desert wey kut dia hair short for di temple. Even for Israel, nobody wey dem sekonsaiz, keep my kovenant for en heart.”


“Na mi wey bi God go protet am, I dey always look and wota am. I dey guide am both for day and nite, so dat nobody go skata am.


God go protet and guide Mount Zion, just as pipol dey mash grass pass, na so too E go take distroy Moab pipol.


Naw, Ammon, Moab and pipol for Mount Seir dey kom! Wen Israel pipol komot from Egypt, Yu nor gri make dem fight dis pipol. Dem just pass and dem nor tosh dem.


Dem travel from Almon-Diblataim go Abarim Mountin before Nebo.


‘I don si am, but nor bi naw e go happen; Even doh I hold am, e nor dey near my hand. One star go kom out from Jakob pipol. E go kom out from Israel like septa. E go kill Moab pipol and Seth sons.


Di senior one born boy and e kon koll am Moab wey bi Moab pipol papa.


Kiriataim, Sibmah, Zeret Shahar wey dey on-top di hill for di valley,


For di fourteent year, Kedorlaoma and di kings wey join togeda kon go win Refah pipol for Ashterot-Karnaim, Zuz pipol for Ham, Emite pipol for Shaveh Kiriataim


God go distroy di high wall wey Moab pipol take dey protet diasef and E go bring dem down forever.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka