Jeremaya 47:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English4 Di time don rish wen dem go distroy Filistia pipol kon stop doz wey dey help Tyre and Sidon. Mi wey bi God go distroy Filistia pipol and all di pipol wey kom from Krete wotaside. Uka jalj uñjjattʼäta |