Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Jeremaya 46:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 Make una kommand di shariot make dem go! Make una send sojas from Ethiopia, Libya and Lydia. Men wey fit fight with shield and bow.’ ”

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Jeremaya 46:9
14 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Na men from Persia, Lydia and Libya bi una sojas. Dem dey keep dia shield and kap for una barrak. Na dem dey win war for una pipol.


and dem go know sey na mi ponish dem. “But I go send some of dem go far nashon wey neva hear how I dey great rish or si di great tins wey I dey do. Na with my pawa, I go take send dem go Spain, Libya and Lydia with dia strong men. I go send dem go Tubal and Greece and na dem go tell doz nashons how I great rish.


Na Ethiopia and Egypt bi Tebes pawa before and nor-tin fit stop am; bikos Libya and Put pipol dey kom support am too.


God go help una rish di end, so dat E nor go si fault for una life for di day wen Jesus go kom back.


Frigia and Pamfilia, even di pipol from Egypt and di aria for Libya near Sirene, plus all di strenjas wey kom from Rome,


Wen dem hear dia enemies shariot sound, dia pawa go fail dem and papa and mama go run leave dia shidren.


“I dey hear as una dey kry, bikos of una fear and di wahala wey una dey face.


Na Mizraim born Lud, Anam, Lehab, Naftuh,


Mizraim (wey bi Egypt naw) shidren na Lud pipol (wey bi Lydia naw), Anam, Lehab, Naftuh,


Ham shidren na Kush, Mizraim, Put and Kanaan.


So God go use Media kings take distroy Babilon. E go revensh bikos of en temple wey Babilon sojas distroy. Media sojas oga kon kommand sey, ‘Make una sharp una arrow and karry una shield!


War go dey for Egypt and strong wahala go dey for Sudan. Dem go kill many pipol for Egypt. Di kountry go skata and e go dey empty.


“All di sojas wey dem hire kom from Sudan, Libya, Lydia, Arabia, Put and even from among my own pipol, go die for dat war.”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka