Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Jeremaya 46:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

20 Egypt bi like fine melu, but sojas from nort go kom attack am like wiked fly wey dey bite pesin.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Jeremaya 46:20
8 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Israel pipol bi like yong melu wey dem train well before; dem dey ready to separate di korn from di grass. But I don make up my mind sey I go use rope tie dia fine neck kon make dem do hard work. I go make Judah and Israel pipol do strong-strong work.


“Look! Wota dey boil for nort and e go rush kom like river wey dey flow. Dem go kover di land plus evribody and evritin wey dey der. Pipol go dey shaut for help and evribody for di eart go kry well-well.


Even di sojas wey sabi run well-well, nor fit eskape. Wen dem run rish di nort side for Eufrates River, dem stagga kon fall.


So God tell mi, “Dis mean sey, na from nort I go start to distroy kom and I go distroy evribody wey dey di land.


God sey, “Babilon pipol! Una tif from my pipol and e dey make una happy. Una dey enjoy like animal wey dey chop betta green grass. Una dey sing with joy like di nois wey horse dey make.


Dem disgrace Egypt pipol and na doz from nort win dem. Mi, wey bi God, don tok.”


Na God wey dey mighty get today. Today, E go take revensh kon ponish all en enemies. En swod go kill all of dem. God wey dey mighty don sakrifice doz wey fall for en trap for di nort side for Eufrates River.


‘I go koll di pipol wey dey nort and my savant King Nebukadnezzar for Babilon and dem go kom fight against Judah pipol and di towns wey dey round Jerusalem. I go distroy and skata dis nashon and di ones wey dey round am, forever. I go make pipol si and dey fear dem.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka