Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Jeremaya 44:30 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

30 Just as I give Zedekaya for Judah to King Nebukadnezzar for Babilon, na so too I go give King Hofra for Egypt to en enemies.’ ”

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Jeremaya 44:30
11 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

“Man pikin, I don break Egypt king hand. Nobody fit bandage am or do wetin go make am well or strong again and e nor go fit whole swod again.


I go still give King Zedekaya and en ofisas to pipol wey won kill dem. I go make Babilon sojas katch dem, even doh dem don stop di fight for naw.


Na Egypt king and en pipol bi di tree. E get any tree for Eden wey tall and fine like una? But naw, like di trees for Eden, una go die kon join wiked pipol and doz wey dem kill for war. Dis na wetin Oga God tok.’ ”


All di nashons go serve en and en shidren-shidren, until wen en own nashon go fall. Den Babilon go bi savant to nashons wey get pawa and great kings.


Mi wey bi God go show una sign sey I go ponish una for dis place and as I promise sey I go distroy dis place, na so e go bi.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka