Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Jeremaya 41:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 But e get ten men for di group wey tell Ishmael sey, “Abeg! Make yu nor kill us! Wi get wheat, barley, olive oil and honey wey wi hide for farm.” So e nor kill doz ones.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Jeremaya 41:8
9 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Rish pipol fit pay anytin for dia life, but nobody dey treaten poor man.


Satan ansa, “Di true bi sey, pesin go give Yu evritin wey e get, so dat e nor go die.


Wetin pesin go gain, if di whole world bi en own, but e luz en soul? Or wetin pesin go fit give take pay for en soul?


“So I tell una, make una nor worry about una life, wetin una go chop or drink and wetin una go wear for body. Life nor big pass food? Abi body nor betta pass klot?


I go give yu betta tins wey dem hide for dark and sekret place. Den yu go know sey, na mi bi God! Israel pipol God, wey koll yor name.


Di well wey Ishmael trow di men dead body put, na King Asa dig am wen King Baasha for Israel kom attack am. Naw, Ishmael don pak dead body full am.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka