Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Jeremaya 41:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 Dem dey fear wetin Babilon pipol go do wen dem hear sey Ishmael kill Gedalaya, di govnor wey Babilon king choose. As dem dey go, dem kon stop for Kimham wey dey near Betlehem.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Jeremaya 41:18
11 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Wen I nor ansa, Nebuzaradan kon sey, “Make yu go back go meet Gedalaya wey Shafan pikin, Ahikam born, bikos na-im Babilon king don choose as rulers for Judah. Yu fit stay with en and di pipol or yu fit still go anywhere wey yu like to go.” Den e give mi gift and some food kon sey make I dey go.


den di war wey una dey fear, go happen and honga go kill una for der.


Make una nor fear Babilon king; I dey with una and I go save una from en pawa.


God sey, “Who bi all dis gods wey make una dey fear and lie for mi? Wey make una forget mi like dis? Una don stop to honor mi, bikos I don too kwayet?


But for di sevent mont, Ishmael wey bi Netanaya pikin and Elishama grand-pikin wey dey join di royal family, kom with ten of en men kon kill Gedalaya, plus all di Judah and Babilon pipol wey dey with am for Mizpa.


Den all di sojas oga with Johanan wey bi Kareah pikin and Jezanaya wey Hoshaaya born kom with oda pipol


Naw, King Nebukadnezzar for Babilon kon make Gedalaya wey bi Ahikam pikin and Shafan grand-pikin, govnor ova Judah pipol wey dey en land.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka