Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Jeremaya 4:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 From Dan town, one vois dey shaut dey kom and e dey bring bad news kom from Efraim hill.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Jeremaya 4:15
8 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Awa enemies don already dey Dan town; wi dey hear dia horse nois and as di whole town dey shake. Awa enemies dey kom distroy awa land. Dem dey kom distroy awa town and evribody wey dey inside.”


Benjamin pipol, make una run for una life! Make una run komot from Jerusalem! Make una blow trumpet for Tekoa kon put sign for Bet-Hakkerem, bikos wahala and distroshon dey kom from nort.


Israel pipol for nort for Dan kountry go rish Beersheba for sout and even Gilead land for east, ansa di koll. Dem gada togeda as one for God present for Mizpa.


Dem shange di town name from Laish to Dan, bikos of dia grand-grand papa wey bi Jakob pikin.


So dem selet Kedesh for Galilee wey dey Naftali kountry on-top di hill; Shekem wey dey Efraim kountry on-top di hill and Kiriat-Arba (wey bi Hebron) wey dey Judah kountry for hill.


Joshua ansa dem, “If una many well-well and di kountries for hill too small for una, den make una go inside di forest kon klear Periz and Refah land for unasef.”


Si as e dey good to si messenja wey dey kom give una peace and good news from di mountins! E dey announce sey una don win kon tell Zion pipol sey, “Una God na king!”


So make una listin! One news dey kom naw! Wahala dey kom from di nashons for nort! Dia sojas don skata and turn Judah town to desert where animals dey stay.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka