Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Jeremaya 37:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 From Jerusalem, I kon go Benjamin town, so dat I go get my own part for awa family propaty.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Jeremaya 37:12
11 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Jeremaya wey bi Hilkaya pikin, na wetin e profesai, dey dis book. Jeremaya na one among di priests wey dey stay Anatot for Benjamin aria.


Make una nor put hand for wiked and evil tins.


Anytime dem sofa una for one town bikos of mi, make una run go anoda town. I tell una true word, una nor go run pass all di town for Israel, before Man Pikin go kom back.


I ansa, “I nor bi di kind pesin wey dey run go hide. Yu tink sey I go won save my life kon go hide for di temple? I nor go do am.”


Di towns and lands wey dem give dem for Benjamin aria na: Gibeah, Alemet and Anatot. So all di towns na thirteen.


For der, e enter inside one kave kon sleep dat nite. At wons, God koll am, “Elijah, wetin yu dey do for here?”


Elijah kon dey fear, so e run go Beersheba for Judah. E leave en savant for der,


Dis na wetin happen wen Babilon sojas leave Jerusalem, bikos Egypt sojas dey kom.


I go fly go far; go rest for wildaness bikos e dey kwayet.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka