Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Jeremaya 34:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

1 Wen King Nebukadnezzar for Babilon, en sojas with oda sojas from di kingdoms wey e dey rule, attack Jerusalem and Judah, God kon tok to mi.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Jeremaya 34:1
14 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

All di sojas for nort, I go soon koll dem kom attack Jerusalem. Dia kings go build dia throne for Jerusalem gate kon distroy all di walls wey dey guide di town. Den dem go attack all di towns for Judah.


For dat time, Babilon sojas attack Jerusalem and dem kon lock mi for di kourtyard wey dey di royal palis.


Yor papa great well-well, sotey all di pipol, nashon and language dey shake and fear am. E dey kill who e won kill kon honor who e like honor or disgrace who e won disgrace.


na yu, my king! Yu don dey big and strong; yu don big sotey yu dey rish di heaven and yor pawa rish di end for di world.


King Nebukadnezzar send message go meet all di pipol for Babilon sey: “Make e betta for una!


and dat time, Babilon king and en sojas dey attack di town. Di sojas still attack Lakish and Azeka, di only oda strong town wey remain for Judah.


Make yu help us beg God, so dat E go kom save us, bikos King Nebukadnezzar for Babilon dey kom attack us. May bi God go do en mirakle, just as E do before kon stop King Nebukadnezzar, so dat e nor go kom attack us again.


God tok to mi for di tent year wey Zedekaya bi king for Judah and dat na di eighteent year wey Nebukadnezzar dey rule Babilon.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka