Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Jeremaya 3:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 I tink sey afta dem do all dis tins finish, dem go kom back kom meet mi, but dem nor kom and dia sista Judah, wey nor dey faithful too, si wetin dem do.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Jeremaya 3:7
15 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Yor senior sista na Samaria for nort. Yor yonga sista na Sodom for sout.


Israel pipol, make una turn back kom meet di Oga una God, bikos una sin don make una fall.


Dis na bikos, Israel and Judah pipol nor dey faithful to mi again.” Mi, wey bi God, don tok.


My God, Yu dey always trit mi well anytime wey I komplain give Yu. But I ask Yu one kweshon about good judgement: “Why e bi sey wiked pipol dey prosper and pipol wey nor dey honest, dey susid?


“Yu si as pipol dey sey I don rijet Israel and Judah pipol; di two family wey I choose? Na dis make dem nor dey respet my pipol at-all, bikos dem nor si dem as strong nashon again.


Yu like as yu dey do di bad tins wey dem do? No! But e nor even tey before yor own worse pass dia own.


Dem don gri sey dem nor go turn kom meet mi. Dem koll mi wey bi di Most High God, but I nor go raiz dem up at-all.


So pipol dey stagga from one town go anoda town go look for wota wey dem go drink, but dem nor si enough wota drink and with all dis tins, una nor still gri turn from sin kom meet mi.” Na so Oga God tok.


Judah pipol don break dia promise wey dem make with God kon dey do wiked tins for Jerusalem and evriwhere for di land. Dem don dirty di temple wey God love and dia men marry wimen wey dey serve juju.


instead e serve and obey en grand-grand papa God. E nor do like Israel pipol.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka