Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Jeremaya 3:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 For dat time, una go plenty well-well for di land and pipol nor go sey dem wont Oga God Kovenant Box. Dem nor go even tink or remember am again: dem nor go miss am, tok-less of to make anoda one.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Jeremaya 3:16
24 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

I go make kovenant with dem wey go make dem dey save forever. I go make dem prosper and dem go many well-well. I go make sure sey my temple dey for dia land forever.


God sey, “I go kreate new heavens and new eart. Nobody go remember di tins wey don happen before and e go komot from dia mind kpata-kpata.


make una nor tink sey una don free bikos una sey, ‘Abraham na awa papa.’ Make I tell una, God fit turn all dis stone to Abraham shidren!


Den I ansa, ‘I go bring dem back from nort kon gada dem from evry part for di eart. Doz wey blind; wey nor fit waka; wimen wey get belle and doz wey won born, go follow dem kom back too. Dem go kom back as one great nashon.


Di pipol wey dey stay der go sing, praiz and dem go shaut for joy. My blessing go make dem many well-well and e go bring honor for dem.


Dem go ribuild di towns wey skata kon ripair di place dem wey pipol distroy.


Even una small family wey dey honbol demsef, go dey great like nashon wey get pawa well-well. Wen di time rish, I go make dis tins happen kwik-kwik. Na mi wey bi God, tok am!”


Josaya born Jekonaya and en brodas for di time wey dem karry Israel pipol go bi slave for Babilon.


For dat day, una nor go dey shame bikos of all una sturbones against mi. I go distroy doz wey dey boast among una and una nor go ever dey sturbon for my holy hill again.


I go kommand make dem shake Israel pipol just as dem dey shake korn wey dey tray. I go shake dem with di oda kountries, so dat di yuzles ones among dem go fall komot.


God sey, “Di time dey kom wen I go make pipol and animals full Israel and Judah land again.


Make una nor bilive di lie wey make una dey sey, ‘Wi dey save, bikos God temple dey here! Yes! God temple dey here!’


Wen dat time rish, pipol go know Jerusalem as ‘God Throne’ and all di nashons go gada kom woship mi for der. Dem nor go do wetin dia sturbon and wiked heart sey make dem do again.


E nor bin dey yuzful even before dem burn am, so na naw wey fire don burn am, e won dey yuzful?”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka