Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Jeremaya 25:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 So I take di cup from God hand kon go di nashons wey God send mi go and I make all of dem drink from am.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Jeremaya 25:17
9 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

So make yu know naw sey, I don give yu pawa ova nashons and kingdoms; to rut and skata; to distroy, ova-take, ribuild and to plant well again.”


And if dem nor gri take di cup from yor hand kon drink from am, den tell dem: ‘God wey dey mighty sey una go must still drink from am.’


Dis vishon bi like di one wey I si before wen God kom distroy Jerusalem and di one wey I si near Chebar River. Den I fall face groun.


den use am take send message go give Edom, Moab, Ammon, Tyre and Sidon kings thru di pesin wey dey ripresent dem wey dem send kom si King Zedekaya, for Judah.


So I open my mout and E kon give mi di book make I chop.


Instead make dem honor una, na disgrace go follow una and na una by unasef go drink kon stagga fall. God go make una drink from una own ponishment cup and una honor go turn to disgrace.


‘I go koll di pipol wey dey nort and my savant King Nebukadnezzar for Babilon and dem go kom fight against Judah pipol and di towns wey dey round Jerusalem. I go distroy and skata dis nashon and di ones wey dey round am, forever. I go make pipol si and dey fear dem.


“Man pikin, make yu go tok against Egypt king. Tell am how I go take ponish both en and en pipol.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka