Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Jeremaya 23:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 So, I sey, Nobody among dis profets know wetin God dey tink for sekret. No one don ever hear or undastand en message or listin to wetin E tok.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Jeremaya 23:18
11 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

How I wish dem know wetin I dey tink for my mind, den dem for fit prish my message give my pipol, so dat dem go stop di kind life wey dem dey live and di bad-bad tins wey dem dey do.


bikos God word sey, “Who fit know wetin God dey tink so dat e go advise am?” But wi wey get di Spirit, undastand wetin Christ dey tish.


I nor go koll una savant again, bikos savant nor dey undastand wetin en oga dey do, but I dey koll una my friend, bikos I don show una evritin wey I hear from my Papa.


Before God wey get pawa do anytin, E go first show en plans to di profets, wey bi en savant.


God na friend to doz wey dey fear am and E dey tish dem en kovenant.


Den Profet Zedekaya wey bi Kenaana pikin, waka kom meet and slap Mikaya, den e ask am, “Since wen God Spirit leave mi kon dey tok to only yu?”


Den Profet Zedekaya wey bi Kenaana pikin, waka kom meet and slap Mikaya, den e ask am, “Since wen God Spirit leave mi kon dey tok to yu?”


So Job, make yu listin to wetin I dey tok. Naw, kwayet make yu let mi tok.


Anybody fit tish God, abi who dey judge doz wey dey heaven?


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka