Jeremaya 22:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English11 Dis na wetin God tok about Josaya wey bi Shallum pikin, wey take-ova from en papa as king, before dem karry am go Babilon. God sey, “E nor go ever kom back to dis land again. Uka jalj uñjjattʼäta |