Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Jeremaya 21:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 War or honga go kill anybody wey dey di town, but doz wey go kom out kon surenda give Babilon king, nor go die; dem go eskape with dia life.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Jeremaya 21:9
12 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

“God sey, ‘Anybody wey stay for di town go die for war or honga or diziz go kill-am. But di pipol wey go-go surenda give Babilon pipol, nor go die; dem go eskape with dia life.’ ”


Yu dey find betta tins for yorsef? Make yu nor worry yorsef, bikos I won bring wahala kom dis world. But anywhere wey yu won go, I go let yu go and I go save yu.’ ”


I go save yu and dem nor go kill yu. Yu go eskape with yor life, bikos yu trust mi. Mi, wey bi God, don tok.”


Even if dem fast, I nor go listin to dia kry for help and if dem offa burnt and korn ofrin, I nor go asept am. Instead I go kill dem for war and with diziz and honga.”


Why yu wont make honga, war and diziz kill yu and yor pipol? Dat na wetin God don sey go happen to any nashon wey nor gri obey Babilon king.


Naw, mi, God promise sey, “King Zedekaya with en ofisas and doz wey survive di war, di honga and diziz, I go give dem to King Nebukadnezzar for Babilon and to dia enemies wey won kill dem. King Nebukadnezzar go kill dem with swod and e nor go pity or sorry for dem at-all.” ’ ”


I go bring war, honga and diziz kom meet dem, until nobody among dem go remain for di land wey I give dem and dia grand-grand papa.’ ”


But if any nashon gri kon serve Babilon king, I go make dat nashon stay and chop from en own land. Mi, wey bi God, don tok.” ’ ”


Some of una go die bikos of honga; sickness go kill some; swod go kill anoda set for outside di town and di remain wons, I go skata dem for air kon porshu dem with my swod.


I tell King Zedekaya for Judah di same tin sey, “Make yu honbol yorsef kon respet Babilon king; serve en and en pipol and yu go dey save.


Dem still hear wen I sey, “God sey, ‘I go give Babilon sojas dis town and dem go seize am.’ ”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka