Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Jeremaya 19:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 Dem build altar for Baal juju, so dat dem go fit sakrifice dia shidren gi-am. I nor sey make dem do like dis and I neva even tink about dis kind tin at-all.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Jeremaya 19:5
14 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Dem build altar for Baal juju for Ben-Hinnom Valley where dem for dey sakrifice dia shidren give Molek god. I nor sey make dem do like dis and I neva even tink about dis kind tin at-all.”


Una must nor woship di Oga una God, just as di oda kountry dey woship dia own gods, bikos all wetin dem dey do take woship dia gods, na tins wey una Oga God hate well-well. Dem even dey burn dia shidren as sakrifice for dia gods.


“ ‘Make una nor give una pikin as ofrin to Molek juju, bikos e go disgrace Oga God name.


Dem offa dia shidren as sakrifice and dey do majik and oda bad-bad tins. Dem decide to dey do bad tins for God present and na dis make God dey vex.


“As yu dey sleep for yor bed, yu kom dey tink of di future. God wey dey show pipol dream, don show yu wetin go happen.


Dis na wetin God wey get pawa dey tell Gog: “Wen dat time don rish, yu go start to tink of di wiked tins wey yu go do.


I allow dem distroy dia life with dia own ofrin kon let dem sakrifice and kill dia first pikin. Dis na to ponish and show dem sey na mi bi God.


E use en sons take do sakrifice for Ben-Hinnom Valley and na dis kind sins di nashons wey dey der before, dey do wey make God drive dem komot di land.


Den di next morning, Balak kon take Balaam go Bamot Baal where e go for fit si some Israel pipol from far.


Dis na wetin God wey get pawa dey tok: “Yu tear yor klot komot body kon give yor body to yor lovers dem and all yor juju, den yu kill and sakrifice yor shidren give juju too.


E dey sakrifice en sons and dey do majik. E dig one pit where dem for dey koll dead body spirit kom out kon choose majik men make dem dey look am. Di bad-bad tins wey e do many well-well for God eye, so God kon dey vex.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka