Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Jeremaya 15:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 God sey, “Jerusalem pipol, who go sorry and pity for una? Who go stop kon ask, how una dey?

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Jeremaya 15:5
15 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Wahala don fall for una head; war don skata una land and una pipol dey hongry. E nor get anybody wey go sorry for una.


Evribody wey si una go-go back kon sey, ‘Nineveh own don finish! Where dia pipol wey dey kill odas? Who dey kry sey dem distroy una?’ ”


Naw, mi, God promise sey, “King Zedekaya with en ofisas and doz wey survive di war, di honga and diziz, I go give dem to King Nebukadnezzar for Babilon and to dia enemies wey won kill dem. King Nebukadnezzar go kill dem with swod and e nor go pity or sorry for dem at-all.” ’ ”


Dia curse dey pain and e dey make my heart kut; I dey look for who go tell mi sorry, but I nor si. I dey find who go konfort mi, but I still nor si anybody.


“I tell yu sey, ‘Wen anybody die, make yu nor go visit en family or mourn for am. I nor go love, bless or sorry for Judah pipol again.’


E go skata dem like pot wey fall press each oda kon break. Na so too shidren go bi to dia papa and mama. I nor go pity or sorry for dem. I must distroy dem and nor-tin go fit stop mi.”


Una wey bi my friends! Make una sorry for mi naw, bikos God don nak mi fall with en hand.


e send ten savant kon tell dem, “Make una go meet Nabal for Karmel kon tell am sey I dey greet am.


Afta David don give wetin e karry kom to di pesin wey dey divide tins give di sojas, e kon run go di war front. Wen e rish der, e kon ask en brodas, how una dey?


Dem go ask yu how yu dey and dem go give yu two bread. Make yu kollect dem.


So dem enter Mikah house where di yong priest dey stay kon greet am well.


So Moses go meet en wife papa, bow kon kiss am. Dem greet each oda kon enter house.


Jerusalem dey beg for help, but nobody gri help am. God don tok against Jakob sey, “Doz nashons wey dey around yu, go bi yor enemies! Dem go ponish and trowey Jerusalem like dirty rag!”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka