Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Jeremaya 14:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 God sey make I tell di pipol dis word: “I dey kry both day and nite and nor-tin fit stop mi, bikos my pipol don wound and dia sore deep well-well.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Jeremaya 14:17
20 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

My heart dey feel pain, bikos my pipol heart heavy; I dey kry well-well and fear dey katch mi.


Wetin I go fit tok? Who don ever si dis kind sofa before? Wetin I go fit take kompare yu, Jerusalem? How I go fit take konfort yu? Bikos di wound wey yu wound, deep like sea. Na who go fit heal yu?


But as una nor gri listin, I dey kry for sekret, bikos of una pride; I go kry well-well till I nor fit kry again, bikos dem don karry God pipol go as slave.”


I wish sey my head bi like well wey wota full and my eyes bi like fountain where wota for dey rush kom out, den I go kry well-well both day and nite for my pipol wey dem kill.


So, I go wound una! I go distroy una, bikos of all di sin wey una don kommit.


Jerusalem wall wey fine well-well, make yu kry give God! Both day and nite, make di wota from yor eye dey flow like river! Make yu nor rest or stop to kry!


So I kry, “Wi don die finish! Awa own worse well-well o-o! Wi tink sey wi go fit bear dis one.


“God sey, ‘Jerusalem town dey laf and play with King Sennakerib.


But abeg, make Yu nor flog mi again! I don taya for di beat wey Yu dey beat mi.


“Israel town wey ‘neva sin wons’ don fall and e nor go fit raiz again! E just dey groun like dat and nobody gri help am.”


I dey kry like river wey dey flow, bikos pipol nor gri obey yor kommands.


Den I sey, “Nobody fit cure my pain bikos my heart heavy well-well.


And dis na wetin I tok about am: “ ‘ “Zion dota wey neva sleep with anybody before, dey curse and laf yu; Jerusalem dota dey shake head follow yu.


So I sey, “Yes! Make dem kwik kom sing beri song for us, so dat wi go kry and mourn well-well.


God still sey, “Ask di oda nashon if dis kind tin don ever happen before. Israel pipol for bi like woman wey neva ever sleep with man wons, but dem don really do wiked tins.


I don kry sotey wota nor gri kom out from my eye again; my heart don break. I don taya and e dey pain bi wen I si how dem distroy my pipol and how shidren dey faint anyhow for di town.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka