Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Jeremaya 13:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

20 Jerusalem pipol, make una si, una enemies dey pass nort dey kom! Where di pipol wey dey kare for una, di pipol wey make una dey proud?

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Jeremaya 13:20
14 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

“God sey, ‘Si, sojas dey kom from one land for nort; one nashon wey dey far and dem dey ready to kom fight.


I won give Babilon pipol pawa; doz wiked pipol wey nor dey sorry for odas. Dem go mash round di world kon seize all di oda nashons.


Dis na wetin di Oga wey bi Israel God tok about di rulers wey suppose kare for en pipol: Bikos una nor kare for my pipol and una skata and drive dem komot, I go ponish una for di wiked tins wey una do.


So God tell mi, “Dis mean sey, na from nort I go start to distroy kom and I go distroy evribody wey dey di land.


But as una nor gri listin, I dey kry for sekret, bikos of una pride; I go kry well-well till I nor fit kry again, bikos dem don karry God pipol go as slave.”


So make una listin! One news dey kom naw! Wahala dey kom from di nashons for nort! Dia sojas don skata and turn Judah town to desert where animals dey stay.


All di sojas for nort, I go soon koll dem kom attack Jerusalem. Dia kings go build dia throne for Jerusalem gate kon distroy all di walls wey dey guide di town. Den dem go attack all di towns for Judah.


kon skata una kountry wey bin get peace.


Di king glory na wen en pipol dey plenty more-more; but prince wey nor get savants, nor get anytin.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka