Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Jeremaya 12:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 Pipol wey I koll my own don turn against mi like lion for forest; di way dem dey tok to mi, bi like wen lion dey shaut. So I go trit dem like sey I hate dem.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Jeremaya 12:8
8 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Oga God wey get pawa don warn una well-well sey, “I hate as Israel pipol proud rish; I hate di strong and big-big house wey dem get. I go give dia main town and evritin wey dey inside, to dia enemies.


So God sey, “All di bad tins wey dem dey do, na Gilgal dem from start am and na from der I start to hate dem kom. I go drive dem komot from my land, bikos of di evil wey dem do. I nor go love dem again. Yes! Even dia leaders don go against mi.


Na one mont I take kill di three oda shepad wey hate mi, bikos I nor like dem too.


En pipol go shaut like lion wey dey find food; like lion shidren wey dey hongry.


Di enemies dey shaut like lion as dem dey distroy my pipol; skata dia land and burn di towns with doz wey dey stay der.


Wi don fight, rijet and refuse to follow Yu. Wi opress odas kon turn from Yu. All wetin wi dey tok and tink, na lie dem bi.


E naked kom out kon let evribody know sey e bi ashawo. I vex for am, just as I vex for en sista.


But till naw, my pipol dey tok against mi like sey I bi dia enemy! Doz wey trust mi, una tif dia klot kon let dem look like pipol wey dey kom from war.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka