Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Jeremaya 10:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 Di Oga una God sey, “Make una nor do wetin oda nashons dey do; make una nor let doz signs for sky disturb una mind, even if oda nashons dey fear am,

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Jeremaya 10:2
10 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Di pipol wey I dey porshu komot from di land for una, make una nor follow dia laws, bikos I nor like all di tins wey dem dey do.


Make una nor do wetin una do for Egypt where una dey before or for Kanaan land wey I go soon give una or do wetin dia law tok.


“Una gri sey una won bi like di oda kountries; like pipol for oda kountry wey dey woship three and mountin. But una plan nor go work.


God sey, “Make lite dey for di sky wey go separate di day from di nite and make sign dey wey go show sizin, days, years


Den I tell una sey, “Na mi bi una Oga and God. Una must nor woship Amor pipol gods; even doh una dey stay dia land naw.” But una nor gri listin to mi.’ ”


Israel pipol, make una listin to wetin God dey tell una.


Wen una enter di land wey di Oga una God dey give una, make una nor learn wetin di oda kountries for der dey do.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka