Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Jenesis 9:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

1 Den God bless Noah and en shidren kon tell dem, “Make una born full di eart.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Jenesis 9:1
13 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

But yu go get many shidren and dem go many kon full di whole eart.”


God bless dem kon sey, “Make una born many shidren full di eart and na una go kare for evritin! Na una bi oga ova di birds for di sky, di fish dem for sea and evritin wey God kreate.”


Make all di tins wey get life kom out with yu. Make evritin kom out: di birds, animals and evritin wey dey creep for groun. Make dem get belle kon born full di eart!”


God bless dem kon sey, “Make una stay di wota kon born many shidren and make di birds born many pikin full di sky.”


Make una tink of Abraham, una grand-grand papa and Sarah wey born una. Wen I koll Abraham, e nor get pikin, but I bless and gi-am shidren kon make en shidren-shidren, plenty.


Dem bless Rebekah kon sey: “Awa sista, yu go bi mama to tazon-tazon pipol! Yor shidren-shidren pawa go strong pass dia enemies own.”


Dis na Noah family akordin to dia generashon, kountry and dia pipol kon full di eart afta di rain don fall finish.


God bless di sevent day kon make am holy, bikos na dat day E stop all di work wey E dey do since.


Make wi praiz God! Pesin wey dey obey and love to do wetin God kommand, blessing dey follow am.


Dis na Noah sons and from dem, pipol kon full di whole eart.


Evritin wey I kreate for dis eart go dey fear una, both animals and birds for sky. Evritin wey dey creep for groun and di fish for inside sea, go dey under una pawa.


Den God tell am, “Na mi bi di God wey get pawa. Yu go dey fruitful and yor propaty go plenty! One nashon; even many nashon go kom from yu and kings go dey join yor shidren-shidren!


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka