1 Jakob kon go en own way and God angels kom meet am.
Bikos E go kommand en angels make dem protet una for evritin wey una dey do.
E big pass di angels, just as di name wey God gi-am big pass angels own too.
E make dem undastand, so dat thru di church, all di rulers and pawas wey dey heaven go kon know God komplete wisdom, wey dey show ensef for difren ways.
Paul, Apollos, Pita, di world, life or deat; tins wey dey naw or tins wey go dey tumoro, all of dem na una own.
Bikos na God angel dey guide mi, na so too E dey protet and guide all di pipol wey dey fear am.
Afta God tok to Abraham finish, God kon go leave am. Den Abraham go en house.
Dem bless Rebekah kon sey: “Awa sista, yu go bi mama to tazon-tazon pipol! Yor shidren-shidren pawa go strong pass dia enemies own.”
Why yu nor allow mi tell my grand-shidren and dotas bye-bye? Si, wetin yu do so, nor dey good at-all.