Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Jenesis 26:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 Wen di men for di place ask am about en wife, e kon tell dem sey, “Na my sista.” Fear nor fit let am sey, “Na my wife,” bikos e tink for en mind sey, “If I sey na my wife, di men for dis place go kill mi make dem for fit get Rebekah, bikos e too fine.”

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Jenesis 26:7
15 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

E dey bad to borda yorsef about wetin pipol dey tink about yu, but if yu trust God, yu go dey save.


e kon tell pipol sey Sarah na en sista. So Abimelek wey bi king for Gerar kon koll and take Sarah.


So make yu tell dem sey, yu bi my sista, so dat dem nor go kill mi.”


Di girl fine well-well. E neva sleep with anybody for en life. Rebekah go di well, fetch wota put for en pot kon dey kom back.


Since una don kill una old sef and di tins wey una dey do before, make una nor dey lie give each oda.


Husband, make una love una wife, just as Christ love di church kon sakrifice en life for am,


Make una nor fear who go fit kill di body and nor fit kill di soul. Instead, make una fear God wey fit distroy pesin soul and body for hell-fire.


But Abraham tell mi sey na en sista and even di woman still sey Abraham na en broda. All wetin I do na with betta mind and I neva do any bad tin.”


As e near Egypt, e kon tell en wife Sarai sey, “Si o-o, I know sey yu bi fine woman


Abraham ansa, “Bikos I feel sey nobody dey wey dey fear God for dis place and dem fit kill mi if I sey na my wife.


So Isaak kon stay for Gerar.


Afta Isaak don stay der tey, Abimelek wey bi Filistia pipol king kon look from window and e si Isaak dey play with en wife Rebekah.


Leah eyes fine well-well, but Rashel get betta body with fine shape.)


Wen Fero offisa si di woman, dem kon tell Fero about am


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka