Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Jenesis 21:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 So Sarah get belle and e born boy for Abraham for en old age for di real time wey God don tell am.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Jenesis 21:2
12 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Na faith make Abraham born, even doh Sarah don too old to get belle and Abraham don old too, but e know sey di Pesin wey promise am pikin, na Pesin wey e fit trust.


Dem rite am sey, Abraham get two boys, one wey di savant woman born and di oda pikin, na di really wife born am.


So God make kovenant with Abraham thru sekonsishon. Abraham kon born Isaak and sekonsaiz am afta eight days. Isaak born Jakob and Jakob born di twelf brodas, wey bi awa grand-grand papa dem.


Si, yor kousin Elizabet don get belle for six monts naw and e go born boy for en old age, even doh dem tok sey e nor go fit get belle.


E get anytin wey too hard for God to do? As I tok before, nine monts from naw I go kom back and Sarah go born boy.”


One of dem kon sey, “Nine mont from naw, I go kom back and yor wife Sarah go born boy pikin.” Sarah dey di house back door dey listin.


But God sey, “No! Yor wife Sarah go get belle kon born boy for yu and yu go koll am, Isaak. I go keep my kovenant with am and en shidren-shidren forever. Di kovenant na forever and ever.


But I go keep my kovenant with yor pikin Isaak, wey Sarah go born for dis time next year.”


Bikos na so God tok for en promise, “Wen di time don rish, I go kom back and Sarah go born boy.”


but I take una papa Abraham cross di river kon bring am kom Kanaan land. I make en shidren-shidren many and dem nor fit kount dem; I gi-am Isaak


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka