Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Jenesis 16:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 Abram sleep with Hagar and e kon get belle. As Hagar know sey e don get belle, e nor kon dey respet Sarai again.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Jenesis 16:4
11 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

woman wey pipol nor like wey kon marry and savant girl wey kon take en madam pozishon.’


My friends, I don use mysef and Apollos as ezample for una, so dat thru us, una go know wetin e mean to obey di law. I nor wont make una dey sey one of us betta pass di oda pesin.


As dem bring di box kom di town, Mikal wey bi Saul girl pikin look from window and e si David as e dey dance well-well with only linen klot, di woman kon dey shame, bikos of David, en husband.


So Abram stay for Kanaan for ten years. Sarai wey bi Abram wife kon give Hagar wey bi en savant from Egypt to Abram as wife.


Den Sarai kon tell Abram, “Na yu curse dis wahala for mi! I allow yu make yu sleep with my savant, but as e know sey e don get belle, e nor kom dey respet mi again. Make God judge between yu and mi!”


Di senior dota kon tell en sista, “Si! Awa papa don dey old and e nor get anybody for di whole world wey go marry and sleep with us, so dat wi go get shidren.


But one day, di pikin wey Hagar, Sarah savant wey kom from Egypt, born for Abraham kon dey laf Isaak and Sarah kon si dem,


So Rashel give en savant Bilhah to Jakob and Jakob kon sleep with am.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka