8 God koll di space, “Sky.” And dat evening and morning kon make am di sekond day.
God koll di lite, “Day” and di darkness, E koll am, “Nite.” And dat evening and morning kon make am di first day.
And dat evening and morning kon make am di fourt day.
So God si evritin wey E kreate and dem good well-well! And dat evening and morning kon make am di sixt day.
So dat evening and morning kon make am di fift day.
So dat evening and morning kon make am di third day.
God kon koll di dry groun, “Land” and di wota wey gada, E koll am, “Sea.” God si sey e dey good.
Na both man and woman E kreate kon bless and koll dem, “Human being.”
So God separate di wota wey dey under di space from di wota wey dey on-top di space. And na so e kon bi.
God sey, “Make di wota wey dey under di sky gada for one place and make dry groun kom out.” And na so e kon bi.
Di Pesin wey make di heaven with en wisdom, bikos en love wey nor dey fail, dey forever.
Dis na God message about Israel. Na God kreate di sky and di eart kon give life to man. God sey,