Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




James 3:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 My brodas and sistas, fig tree go fit bear olive, abi vine fit bear fig? So too, wota wey dey kom out from groun and e taste like salt, nor go fit taste like fresh wota at-all.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




James 3:12
11 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

“Good tree dey bear good fruit and bad tree dey bear bad fruit. Na di fruit wey tree bear, naim pipol take dey know di kind tree wey e bi.


I bin plant una like special vine wey dem make with di best tins. So na how una kon take turn wiked vine, wey dey produce bad grape?


E si one fig tree for road kon waka go where e dey, but e nor si anytin plok, bikos na only leaf di tree get. So e kon tell di tree, “Yu nor go ever bear fruit again!” At wons, di fig tree kon bigin die.


Wota wey dey kom out from groun, nor dey bring out fresh and bitter wota from di same place, abi e dey do so?


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka