Hosea 4:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English2 Dem nor dey keep di promise wey dem make. Instead, dem dey lie, kill, tif and sleep with oda pipol husband and wife. Na so-so wiked tins dem dey do and dem dey kill each oda evriday. Uka jalj uñjjattʼäta |