5 Na wish angel God tell sey, “Yu bi my pikin, today I don bikom yor Papa?” Or as E tok for anoda place sey, “I go bi yor Papa and yu go bi my pikin?”
Den di king sey, “I go tell una wetin God kommand. God tell mi sey: ‘Yu bi my pikin! Today, I don bi yor papa!
E don do wetin E promise us and dia shidren, wen E raiz Jesus Christ, as dem rite am for Psalms sey, ‘Yu bi my Pikin and today, I don bi yor Papa.’
Christ nor praiz ensef wen e bikom High Priest, but na God praiz am wen E sey, “Yu bi my Pikin! Today, I don bikom yor Papa.”
I go bi en papa and e go bi my pikin. Wen e do wrong, I go ponish am as papa dey ponish pikin.
I go bi en papa and e go bi my pikin. I go always support am and I nor go leave am as I leave Saul wey yu take-ova from.
E go build temple for mi. I go bi en papa and e go bi my pikin. En kingdom for Israel, go dey forever and ever.’ ”
God tell mi, ‘Na yor pikin, Solomon, go build my temple. I don choose am as my pikin and I go bi en papa.