Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Haggai 1:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 Na dis tin make rain nor fall for di eart, so anytin wey una plant, nor dey grow.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Haggai 1:10
8 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

If Yu hold di rain, bikos yor pipol sin against Yu, wons dem turn from sin kom meet Yu kon pray to Yu for dis temple,


I go break una strong pride; una nor go get rain; una land go dry kon strong like iron.


E get one profet, en name na Elijah and e kom from Tishbe for Gilead. E go tell King Ahab, “As long as di Oga wey bi Israel God (wey I dey serve) dey alive, dew or rain nor go fall for some years, unless I kommand sey, make rain fall.”


So for harvest time, I go take all my gifts wey bi korn, wine, wool and linen wey I gi-am make e wear.


Una plant many korn, but wetin una harvest, small. Una get food to chop, but e nor dey beleful una. Una get wine to drink, but e nor dey rish una! Even wen una wear many klot, e nor dey make una warm and pipol wey dey work, dia salari nor dey rish dem spend.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka