Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Daniel 7:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 Den four big beast kom out from di sea and dem dey difren from each oda.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Daniel 7:3
9 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Den I si one beast dey kom out from di sea. E get ten horns, seven head and ten crowns dey en horns. For en head, name wey dey curse God, naim dem rite put.


E sey, ‘Di four big beast na four kingdom wey go soon kom di eart.


En glory and majesty dey shine as E dey kom from di mountin where E for kill en enemies.


Di beast wey yu si, dey before, but e nor dey again and e go soon raiz kom from di pit kon start to distroy. Den doz pipol for eart wey dia name nor dey for di Life Book, go fear di beast.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka