Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Daniel 7:23 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

23 “Dis na wetin e tell mi: ‘Di nomba four beast mean sey di eart go get four kingdom wey go difren from all di kingdoms wey dey before. Dem go skata and distroy di eart.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Daniel 7:23
5 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Den, di nomba four kingdom go kom and e go strong like iron wey go skata evritin to pieces. E go skata and distroy all di kingdoms wey dey before.


“As I still dey look for di vishon, di nomba four beast kom out: E get pawa, e wall-wall and pipol dey fear am well-well. En tit dem na iron. E dey distroy and skata anytin kon use en leg take skata wetin remain. E dey difren from all di beast wey first kom and e get ten horn.


Dat time, Caesar Augustus kon give orda make evribody wey dey Rome go register dia name make dem for pay tax.


until God wey dey live forever kon judge and favor all en holy shidren. Den di time kom rish for God to take-ova di kingdom.


“ ‘Di ten horns mean di ten kings wey go kom from dat kingdom. Anoda king go kom afta dem, but e go dey difren from all di former kings. E go ova-trow three kings.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka