Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Daniel 6:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

1 Darius choose one hundred and twenty govnors wey go kare for di whole kingdom.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Daniel 6:1
9 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Darius wey bi Media pipol king kon take-ova di kingdom and dat time, e bi sixty-two years.


Dis tin happen for di time wey King Zazes dey rule. (I dey tok about di Zazes wey rule more dan 127 kountries, from India go rish Ethiopia).


or govnors wey God choose sey, make dem ponish pipol wey do bad and praiz doz wey do good.


Di king sey, doz wey bi offisa, prince, govnor, judge, wise men, kounselor, treasurer, magistrate and doz wey get pawa, make dem koll dem kom di image dedikashon.


Den di king choose three pesin wey go dey shek wetin di govnors dey do and Daniel dey among di three wey dey make di govnors do wetin di king wont.


Prepare di nashons make dem go fight against Babilon pipol. Send messenjas make dem go koll Media kings, dia leaders, ofisas and di sojas for all di kountries wey dem dey kontrol.


For di first year wen Zazes pikin, Darius wey bi Media king, dey rule Babilon.


Den for di first year wen Darius bi king for Mede, I kom help and defend am.)


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka