Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Daniel 3:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 Di king sey, doz wey bi offisa, prince, govnor, judge, wise men, kounselor, treasurer, magistrate and doz wey get pawa, make dem koll dem kom di image dedikashon.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Daniel 3:2
10 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Di offisa, wise men, govnor and ministers wey dey serve di king, gada kon si sey di men wey dem trow for di fire, nor wound at-all! Nor-tin even tosh dia hair or sey dia klot burn. Even di fire sef nor smell for dia body!


If ruler dey listin to lie-lie word, den all en ofisas go dey plan wiked tins.


King Jeroboam still dey do one feast for di fifteent day for evry eight mont, just like di feast for Judah. E make sakrifice for di gold melu on-top di altar wey e make for Bethel kon put priest for di woship place wey e build.


Filistia rulers dey do party, offa sakrifice and dey praiz dia god wey bi Dagon kon dey sey, “Awa god don give us viktory ova Samson wey bi awa enemy!”


Dis wimen invite di pipol kom dia juju festival; den di pipol chop and woship dia juju.


Di kings for eart dey sleep with am and en sin don shark dis world pipol like wine.”


So all of dem gada kom di king image dedikashon. Dem stand for di image front.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka