Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Daniel 3:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 Wen Shadrak, Meshak and Abednego kom, di king ask dem, “Na true sey una nor gri woship or bow to di image wey I make?

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Daniel 3:14
5 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

“Make yu go tell di nashons di good news! Tell di pipol make dem listin well-well! Nor keep di news as sekret! Tell dem sey, ‘Dem go seize Babilon kon disgrace Bel and skata Marduk wey bi dia gods, den distroy all dia juju.


King Nebukadnezzar build one gold image. E tall rish ninty fit and na so too e wide rish nine fit. Di king put di image for Dura aria for Babilon.


“Bel and Nebo town don fall. Dem pak dia juju on-top donkey and naw, di juju too heavy for di donkey to karry.


Afta, Daniel (wey en name na Belteshazzar wey bi my god name and di holy gods spirit dey with) kon enter. So I tell am my dream sey:


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka