Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Daniel 2:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 Di king ansa, “I know sey una dey try to waste time, bikos una si sey I don tok wetin I go do.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Daniel 2:8
4 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Make una dey wise as una dey tok with pipol wey nor dey follow Christ. Make una use evry shance wey una get well.


Make una use evry shance wey una get well, bikos dis time wey wi dey so, dey evil and wiked.


Dem tell di king again, “Abeg! Make yu tell us yor dream and wi go tell yu wetin e mean.”


If una nor tell mi di dream naw, na only one tin go happen to una. Una dey plan to lie give mi, bikos una bilive sey I fit shange my mind leta. So make una tell mi di dream and I go know sey una fit tell mi wetin e mean.”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka