Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Daniel 2:31 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

31 “My king, for yor vishon, yu si one big image wey stand for yor front! E dey shine well-well and fear nor let yu look am.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Daniel 2:31
11 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Pipol dey fear dem well-well and dem dey do wetin dem like.


I go bring enemies kom attack yu. Dem go distroy yu and all di fine-fine tins wey yu don use yor wisdom take get, go skata.


God sey, “I go bring wahala kom di eart and I go ponish all di wiked pipol, bikos of dia sin. I go make anybody wey dey proud, honbol and I go ponish evribody wey dey sturbon and wiked.


Den devil take Jesus go on-top one mountin kon show am all di kingdom wey dey dis world.


Den devil take Jesus go one mountin wey high well-well kon show am all di kingdom for dis world and all di betta tins inside am.


King Nebukadnezzar build one gold image. E tall rish ninty fit and na so too e wide rish nine fit. Di king put di image for Dura aria for Babilon.


Wen my mind don kom back to mi, dem kon give mi back my kingdom, pawa and glory. My ministers and royal men welkom mi back and dem give mi my royal pawa and di honor wey I kom get, big pass di first one.


Dis na di dream. Naw I go tell my king wetin e mean:


“My king, yu get pawa pass any oda king. God wey dey for heaven don make yu leader kon give yu pawa, strent and honor.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka