Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Daniel 2:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 Di wise men tell di king, “Nobody for dis world fit tell di king wetin e dream and know king don ever do dis kind tin to majishan, wise men or pipol wey dey si vishon.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Daniel 2:10
5 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Daniel ansa, “Di dream wey di king dream so, na dat kind dream wey wise men, pesin wey dey si vishon and majishan, nor go fit tok.


Even all di many advise wey dem advise yu don make yu weak well-well. Yor pipol wey dey read di star and doz wey dey tok as weda go bi, make dem kom out kon save yu from wetin go soon happen to yu.


so di king kon sey make dem koll all di majishan; doz wey dey si vishon and di wise men, so dat dem go tell am wetin en dream mean. Wen dem kom, dem kon tell di king make e tell dem di dream.


For dat time, some Babilon pipol kon go ripot di Jew dem give di king.


Wen di majishan, pipol wey dey si vishon, wise men and odas kom, I kon tell dem di dream, but nobody among dem fit tell mi wetin e mean.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka