Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Daniel 11:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 “E nor go tey before one of di woman broda, go bi king. E go attack Siria king, dia sojas, enter di place wey strong pass kon kill dem.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Daniel 11:7
14 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

“But God kon tell di man, ‘Yu bi fool! Dis nite, yu go die, den who go kon get all dis tins wey yu don gada for yorsef?’


Oga God sey, “True-true, Judgement day dey kom; e go kom like strong fire. All doz sturbon and wiked pipol go fall and dat day dem go burn die. Both dia rut and branches go burn finish.


bikos e don break di agriment wey e make. E do all dis tins and naw, e nor go eskape am.”


Na Yu plant dem like tree kon make dia rut strong for groun and dem dey grow and bear betta fruit. Dem dey always tok about Yu even doh dem nor kare about Yu.


For dat time, one pesin go kom from Jesse family. Yes! One rut go grow kom out from David house.


So, na one day God go take ponish Israel leaders and en pipol. E go kut dia head and tail komot.


Make en years for life nor plenty and make anoda pesin take en pozishon.


But Yu, my Oga God! Yu go send wiked pipol go di pit where distroshon dey. Doz wey dey kill pipol and doz wey dey lie, go kwik die, but as for mi, I go trust di Oga, wey bi my God.


“Tree wey dem don kut for groun get hope, bikos e fit still grow again and e nor go die.


Afta many years, Egypt king go make agriment with Siria king kon give en dota to am as wife. But di agriment know go last, bikos dem go kill di girl, en husband, en pikin and di savants wey follow am go.


“Wen di end don rish, Egypt king go attack am. Siria king go fight am with all en pawa; with shariot and many ship. E go attack and distroy many kountries like river wey flow enter land.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka