Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Daniel 11:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 “Den Egypt king go get pawa well-well. But one of en sojas oga go even strong pass am and e go rule great kingdom.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Daniel 11:5
7 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

E go raiz many sojas wey go attack Egypt king wey don prepare to fight back with en strong and pawaful sojas. But dem go deceive Egypt king and e go luz di war.


“Dat time, many pipol go kom oppoz Egypt king. And some of di wiked ones from yor nashon go raiz to show sey dis vishon na trut, but dem go skata.


“Egypt king go vex well-well kon go fight Siria king and e go katch many of en sojas.


“Wen di end don rish, Egypt king go attack am. Siria king go fight am with all en pawa; with shariot and many ship. E go attack and distroy many kountries like river wey flow enter land.


Di shariot wey di black horse dey drag, dey go nort; di white horse dey go west and di horse wey get spots dey go di kountries for sout.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka