Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Daniel 11:42 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

42 E go attack oda kountries and even Egypt nor go fit eskape am.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Daniel 11:42
6 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Dia dead body go dey for di main street for Jerusalem wey pipol dey koll “Sodom and Egypt” and dis na di town where dem for nail Christ for cross.


If any nashon nor gri go woship Oga God wey bi King, wey dey lead heaven sojas, rain nor go fall for dia land.


kon let dem stay for Egypt sout wey bi dia original house. For der, dem go bi pipol wey nor get pawa;


Den e go enter di fine land. Many pipol go die, but di leaders for Edom, Moab and Ammon go eskape.


E go kontrol where dem hide gold and silva put with all di betta tins wey Egypt, Libya and Ethiopia bin get.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka