Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Daniel 10:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

20 Di angel sey, “Yu know wetin make mi kom meet yu? Naw, I won go fight Persia prince. Wen I don go, di angel wey dey guide Greece go kom.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Daniel 10:20
8 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Di man goat na Greece king and di big horn wey dey between en eyes, na di first king.


Di prince for Persia kingdom oppoz mi for twenty-one days. But Mikael, one strong angel for heaven kom help mi, bikos na only mi dey Persia.


At wons God angel kon nak Herod fall for groun, bikos e nor give God glory and plenty worm kon chop en body till e die.


“Afta all dis tins, as I dey look, anoda beast wey bi like leopard kon kom out with four feada for en back, di feada bi like bird own. Dis beast get four head and dem kom gi-am pawa to rule.


So God angel go Assyria kamp for nite kon kill 185,000 sojas. All of dem die before day break!


Den di pipol wey dey stay di land before won kon try to diskorage and put fear for Judah pipol mind, so dat dem nor go build di temple.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka