Acts 8:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English1 Saul happy wen dem dey kill Stefen. Na from dat day trobol start for di church wey dey Jerusalem and all di bilivers kon skata go Judea and Samaria, but na only di apostles nor run. Uka jalj uñjjattʼäta |