2 (Wen dem hear sey e dey tok to dem with Aramaik language, dem kon kwayet well-well.) Den Paul sey,
Wen di kommanding offisa allow am, Paul kon stand for di step, wave en hand sey make dem kwayet. Wen evriwhere don kwayet, e kon use Aramaik language follow dem tok.
As Jesus still dey tok, en mama and brodas kon stand for outside, bikos dem won si am.