4 So David ask am, “Where e dey?” Ziba ansa, “E dey for Makir wey bi Ammiel pikin house for Lo-Debar.”
Josef si Efraim shidren-shidren. E still si Manasseh pikin Makir and en shidren; Josef give dem betta land and propaty.
Den David sey make dem go bring am kom.
Una dey boast sey una seize Lo-Debar town and una sey, “Nor bi wi win and katch Karnaim town with awa own pawa?”