Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




2 Samuel 9:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 E get one savant for Saul family wey dem dey koll Ziba and dem tell am make e go meet David. David kon ask am, “Na yu bi Ziba?” E ansa, “Yes sir! I bi yor savant.”

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




2 Samuel 9:2
7 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

E take 1,000 men from Benjamin tribe, Ziba wey bi savant for Saul family, en fifteen sons and twenty savants go meet di king for Jordan River.


So Potifa leave evritin wey e get for Josef make e kare for dem. So di only tin wey koncern Potifa for di house, na to chop. Josef fine well-well and e get betta karata.


One day, Abraham tell en savant wey old pass, di one wey dey guide di house sey, “Make yu put yor hand under my lap.


Dem escort di king and en pipol cross di river and dem do evritin wey di king wont. As di king won cross, Shimei fall for di king front


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka