Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




2 Samuel 8:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 David seize 1,000 seven hundred horse-men and 20,000 sojas wey dey waka for groun. E keep like one hundred horse kon cripple di rest.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




2 Samuel 8:4
8 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Joshua do dem, just as God kommand; e cripple dia horse leg kon burn dia shariot.


God tell Joshua, “Make yu nor fear dem, bikos by dis time tumoro, I go distroy dem for Israel pipol front. Yu must cripple all dia horse kon burn dia shariot.”


Some nashon dey make mout and trust dia shariot and sojas, but na awa Oga God name wi take dey boast.


David seize Hadadeza 1,000 shariot, 7,000 men wey dey ride horse and 20,000 sojas wey dey waka with leg. David keep many horse for war kon break di rest ones leg.


Solomon gada many horse and shariot. E get 14,000 shariot and 12,000 ordinary horse. E keep dem for difren towns for Jerusalem.


Make di king nor build big house where e go put horse, or make di pipol go back to Egypt go buy horse, bikos God don sey, “Make una nor go back to Egypt.”


Make I neva ever join dia meetin or go where dem for gada dey make plan. Bikos as dem dey vex, dem kill many pipol kon break animals leg just as dem like.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka